Nwa Whitty Backup

Nwa Whitty Backup Welcome to Backup Page of Nwa Whitty � Please don't leave without following the page ��
A communicator
Entertainer
Jovial
Fashionista. Positive Vibes Only
(81)

We were born to be real not to be perfect...❤️❤️❣️💯.
12/07/2025

We were born to be real not to be perfect...❤️❤️❣️💯.

I don tire abegi 🙇 since na my gallery I dey dey look my pictures... Ikegwuru 🙆
11/07/2025

I don tire abegi 🙇 since na my gallery I dey dey look my pictures... Ikegwuru 🙆

09/07/2025

If I continue to buy Data like this, to prosper go hard ooo🤦‍♀️🤣
Oh chimuoo! 🙆

Na true say Fb pay someone with 10 millions views 17 dollars? 😳😳 💵... Hahahahaaaaa 🤣😂  eziokwu Ochi Atom piece 🤣😂😂 🤣😂😳 s...
08/07/2025

Na true say Fb pay someone with 10 millions views 17 dollars? 😳😳 💵... Hahahahaaaaa 🤣😂 eziokwu Ochi Atom piece 🤣😂😂 🤣😂😳 so we with 61 views 🤣😂😂where we go put our hope...naa
Hia oh 🙆🙆🙆 oh chimuoo 🙆🙆

07/07/2025

Waiting dey happen for Instagram, make una update us please, 😳 dem say the place dey catch fire 🔥.

Weather for two weather for 2.... lol 😂 Know the difference between Urge & Love.... should I repeat it again? no dey too...
07/07/2025

Weather for two weather for 2.... lol 😂

Know the difference between Urge & Love.... should I repeat it again? no dey too mumu because of small cash shaa...have small value to yourself 👍 ok bye 👋
I just say make I drop advice shaa 🧐😊

See small MTN Ifediche bundle, wey we dey manage, see as MTN don turn am to be war room, infact, na fuel now, very sting...
07/07/2025

See small MTN Ifediche bundle, wey we dey manage, see as MTN don turn am to be war room, infact, na fuel now, very stingy network. So which one person go come dey manage again 🙆 Ikegwuru ooo

Conversation between me and my Aunty last night 😂🥰Me: Aunty are you a lawyer?Aunty: No No No Me: You say???? So what are...
04/07/2025

Conversation between me and my Aunty last night 😂🥰

Me: Aunty are you a lawyer?

Aunty: No No No

Me: You say???? So what are you

Aunty: I'm Destiny

Me: Me Laughing 🤣 🤣 so in that case you're not wearing your Lawyer gown tomorrow

Aunty: start crying.... 😭😭😭

Me: So are you a lawyer now?

Aunty: Yes 🤣 🤣 🤣

Me: case close 🤣🤣🤣

Ikegwuru 🙆 🙆 🙆 issorite 🥰🥰🥰😍 see you next year in a Doctor appearance 🥰🥰🥰 e no concern us 🤣🤣🤣

02/07/2025

A daily reminder...👇
Always remember they cannot outsmart you if you’re not smart 🤓

Behind every strong person there is a story that gives them no choice. Happy New Month Fam ❤️❤️❤️🎉
01/07/2025

Behind every strong person there is a story that gives them no choice.
Happy New Month Fam ❤️❤️❤️🎉

At times, what keeps me going is praise... I am stronger than my pains. 💯👍💯
29/06/2025

At times, what keeps me going is praise... I am stronger than my pains. 💯👍💯

Address

Rivers State

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nwa Whitty Backup posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share