DEE HUBS

DEE HUBS NA FULL PACKAGE I BE, AM A PERSONNEL OF THE NIGERIA POLICE FORCE, CONTENT CREATOR ,DJ,FARMER,CHEF,MVS,AMBASSADOR OF KIDS AND ALSO A FUN GUY👦.
(20)

LIKE AND FOLLOW MY PAGE

17/06/2025

Joy comes in the morning 🌄 🌄 ✨ 😊.

16/06/2025

FOOD WEY YOU CHOP PUT FOR BELLE NA THE BIGGEST INVESTMENT BE THAT DONT BE DECEIVE ANYWHERE.

15/06/2025

HOW WHICH THIS LIFE YANSH AND BREAST NO DEY HOW MAN FOR TAKE SURVIVE?

13/06/2025

SOMETIMES WE NEED TO FIGHT MAKE I BLOW YOUR TEETH COMOT THEN WE BECOME BEST OF FRIENDS AGAIN.

12/06/2025

THE ONLY HOPE I KNOW I HAVE IS GOD.

12/06/2025

WHY WILL I BE BOTHERED WHEN I KNOW GOD IS THE FINAL SAY.

11/06/2025

MAKE I GO FLY MY PRIVATE JET ABEG I DEY LIVE NIGERIA FOR UNA I WILL BE BACK SOON.

10/06/2025

BE SAFE OUT THERE.

If you close your mouth how you one carry chop food??If your eairs are close how you go carry hear say police 🚔 dey come...
05/06/2025

If you close your mouth how you one carry chop food??
If your eairs are close how you go carry hear say police 🚔 dey come if dem shout for street??

Tell me ooh .

GOOD MORNING WAY MAKER 🙏 🌄 ☺ 💓
03/06/2025

GOOD MORNING WAY MAKER 🙏 🌄 ☺ 💓

GOD OF PELLER BLESS ME ABEG DEM DON SET ME UP.
02/06/2025

GOD OF PELLER BLESS ME ABEG DEM DON SET ME UP.

Address

Sagbama

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when DEE HUBS posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share