Biodun Washington

Biodun Washington skit maker
video editor
director
(10)

I'm tired of pretending. What's this hole for?
20/04/2026

I'm tired of pretending. What's this hole for?

TV wey I borrow to watch football match my Pikins don break am 😳😳😭What should I do to them?
20/04/2026

TV wey I borrow to watch football match my Pikins don break am 😳😳😭

What should I do to them?

I carry OS last night, this morning she carry my IOS 😌😌😌
20/04/2026

I carry OS last night, this morning she carry my IOS 😌😌😌

Me: Angel gebu ,Abeg God Dey inside ?Angel gebu : he don go pease Me : Abi u fit borrow me 2k make I take chop breakfast...
20/04/2026

Me: Angel gebu ,Abeg God Dey inside ?
Angel gebu : he don go pease
Me : Abi u fit borrow me 2k make I take chop breakfast 👌🤣🤣

Make I go explain to God wetin dey do me, all these angels nor dey deliver my message well.
20/04/2026

Make I go explain to God wetin dey do me, all these angels nor dey deliver my message well.

Sing one song you know for him
20/04/2026

Sing one song you know for him

You wan collect bread on credit, you still dey ask if na today own. Healthy poor local man🤣     ゚
20/04/2026

You wan collect bread on credit, you still dey ask if na today own. Healthy poor local man🤣

Make una no vex say I no quick post today.. Na station I dey since in the morning, my neighbor do mistàke born pikin wey...
20/04/2026

Make una no vex say I no quick post today.. Na station I dey since in the morning, my neighbor do mistàke born pikin wey resemblé mew vI carry ham go station
make she go explain 😌

WHAT DO WOMEN REALLY WANT? After I paid her school fees, bought handouts, data and iPhone 16 promax she is using present...
19/04/2026

WHAT DO WOMEN REALLY WANT?

After I paid her school fees, bought handouts, data and iPhone 16 promax she is using presently… now I am not her level any longer ……Abeg give me back all my investment on you or wahala go happen here 😭😭

Moral lesson: Sponsor your future, not someone else’s future 😭

My wife gave birth to a future thiff, like mother like daughter😌😌
19/04/2026

My wife gave birth to a future thiff, like mother like daughter😌😌

I carry thiff go police station, police say 1 go pay 2k to open file, I tell them make them give me my thiff back.      ...
19/04/2026

I carry thiff go police station, police say 1 go pay 2k to open file, I tell them make them give me my thiff back.

“RESULT GONE WRONG ?? 😭💀”Doctor: (adjusts glasses)  “Please sit down…”Patient: (already sitting)  “I never stand up na…”...
19/04/2026

“RESULT GONE WRONG ?? 😭💀”

Doctor: (adjusts glasses)
“Please sit down…”

Patient: (already sitting)
“I never stand up na…”

Doctor:
“The result is ready.”

Patient: (confident)
“Na malaria abi typhoid… just give me drugs make I go.”

Doctor: (clears throat)
“Hmm… that’s not exactly—”

Patient:
“Doctor abeg no stress me, I get where I dey go.”

Doctor:
“Please… sit down properly.”

Patient: (now alert)
“After this grammar… wetin dey happen??”

Doctor hands over result.

[2 seconds silence… Patient reads… freezes… slowly stands up]

Doctor:
“Please sit down—”

Patient:
“AFTER THIS RESULT?? I FIT SLAP YOU JOIN!! 😭”

[Patient grabs chair, almost throws it]

Nurse rushes in:
“Ah ah! Wetin dey sup??”

Patient:
“I come check malaria, una dey check my entire destiny!! Who send una??” 😭

Doctor:
“Calm down, let’s explain—”

Patient:
“No explanation! Refund my blood first!!” 💀

[Patient starts pacing like a boxer]

Nurse:
“Oga abeg calm down—”

Patient:
“If I calm down now, na ambulance go carry person comot here!” 😭

PLS WHAT SHOULD I DO?😂👇🏽

Address

Surulere
100011

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00
Saturday 09:00 - 17:00

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Biodun Washington posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share