
04/03/2025
A Rev. Ft wrote.
Na french writer wey im name na Jean-Baptiste Alphonse Karr, naim tok for french say “plus ça change, plus c’est la même chose”. Watin e mean for pidgin be say "the more things dey change, the more dem no dey change." Na since 1849 naim im tok this tok oh!
You see one thing for this world ehn, all of us just dey rotate for circle. Just few years ago, if you get Hummer jeep, you be big boy, today na Eron Musk's Tesla truck wey no even fine. Mark my words, very soon, plenty people go buy am, the truck go scatter for everywhere. Someone go even use am pack firewood, then e go become nothing. Na only time. No too stress yourself. Nothing dey this world wey new.
Simple English:
As far back as 1849, the French writer Jean-Baptiste Alphonse Karr wrote, “plus ça change, plus c’est la même chose” — meaning, the more things change, the more they stay the same.
One thing about the world we are in is that we are all going through a circle. A few years ago, to be a big boy is to own a Hummer Jeep. But today, it has shifted to a Tesla truck that doesn't even look so appealing. Soon, a lot of people will buy the truck and it will become common. Someone will even use his to carry firewood, then it will cease to be a big deal. It is just a matter of time. Don't stress yourself. There is nothing in this world that is new.