Nice TV

Nice TV Social Relatability, Entertainment, Sport, Government,Comedy and philanthropy
(14)

23/01/2025

So I went to a colleagues wedding sometime last year in December at Bayelsa
I saw my friend serious girlfriend with another guy there.
Here is the main gist, as aunty wey no dey send me see me naso she dey collect food and drinks give back to back๐Ÿคช e make sense make still reason my guy?

07/07/2024

Wicked people una dun come back from Church.Tomorrow u go go report person give manager mk dem sack am or comot em salary.But you cried during praise n worship .๐ŸŠ Crocodile ๐Ÿ˜ญ tears

20/05/2024

If your employer na Arsenal fan early go work today oh.
Make dem no go sack u oh and as u dey office no go dey joke anyhow.

15/05/2024

Vengeance is of the Lord.
Me I go first break bottle for your head mk God no go forgive u

06/05/2024

That feeling u know someone is with playing your intelligence but peacefully play along๐Ÿ™ƒ

05/05/2024

Are there no good girls in Nollywood?
Why is Taiwo Cole's family of Victoria Island rejecting their son's marriage to the Nollywood Actress.Is the problem the Age difference or the stigma about females in their profession๐Ÿ˜ญ.

06/02/2024

Shabi the hv increase prices for my Perfumes and Roll-on and nobody is saying anything abi.mk una no worry
Una go fear body odour for this Uyo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.

03/02/2024

Dem thief Phone for church Tarry Night pastor say make Dem return am else he will tk the case to a Native Doctor.๐Ÿ˜‚
U see prayer houses na sc*m๐Ÿ˜‚

31/01/2024

Nigerians will hide Job opportunities and be sharing prayer link.
Shabi I be Elijah with prayer ๐Ÿคฒ

30/01/2024

Public Announcement!
Please every Nigerian should leave this country b4 14th Feb.
I hv promise my babe this country has gift oh.

30/01/2024

Afcon!
Ivory Coast wey everybody dey use shine e reach Senegal turn Dem go hook Senegal for neck.

29/01/2024

๐Ÿ™
This Emoji is actually an High Five Emoji not praying Emoji.
We have been using it wrongly all this while

Address

Uyo
Uyo
520271

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nice TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Nice TV:

Share