Mr Starzzi backup account

Mr Starzzi backup account You have finally found me
Please give me a follow if I have made you laugh
(5)

20/04/2026

Can you blame her? 😂😂 ゚

19/04/2026

Wait for it 😂😂 ゚

Since I buy this plane come my village na so everybody Dey go snap picture with am, make dem no sha tiff the tires. 😂😂😂😂...
17/04/2026

Since I buy this plane come my village na so everybody Dey go snap picture with am, make dem no sha tiff the tires. 😂😂😂😂
I no trust my village people.

As you no Dey like kiss you go end up buying kisskids 😂😂😂 ゚
17/04/2026

As you no Dey like kiss you go end up buying kisskids 😂😂😂

16/04/2026

How we eat in Nigeria 🇳🇬

When you have a PhD in photography 😂😂 ゚
16/04/2026

When you have a PhD in photography 😂😂

15/04/2026

How is it my fault??

At least make I chop 10% of my money wey I don spend for her head  ゚
15/04/2026

At least make I chop 10% of my money wey I don spend for her head

Babe wey I wan surprise, don first surprise me 🥹🥹       ゚
15/04/2026

Babe wey I wan surprise, don first surprise me 🥹🥹

When POS dey misbehave and cash no dey circulate, Na it I carry innovation come roadside 😭🌽 ゚
15/04/2026

When POS dey misbehave and cash no dey circulate, Na it I carry innovation come roadside 😭🌽

14/04/2026

New update for street 😎😆😂
゚ ゚

Address

Uyo

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mr Starzzi backup account posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share