24/07/2025
VDM used Portable’s own beat to drop another d!ss track for him — and I no go lie, the song too sweet! 😂🔥
This one fit even make us forget the original track wey the beat come from. At this point, Portable suppose just rest because VDM don finish am completely.
VDM’s lines dey sharp and clean — and he still avoid involving anybody mama or papa. But if Portable wan reply now, we already know say na to drag VDM mama enter 😂😂
Why Portable dey so pressed over this keke matter sef? E even go look for the people wey be@t am years ago 🤦🏽♂️
Right now, VDM is leading with 100% no debate. 💯📢 Tswar woo Portable 🖐️ 😂😂