GWILZ OFFicial

GWILZ OFFicial Laughs without limits � | Skits, spoofs & pure Nigerian humor | Powered by GWILZ | New videos weekly — stay tuned!

How do I look guysUr babe no fine pass me
08/08/2025

How do I look guys
Ur babe no fine pass me

Who between The two will make a better coachLet's go down the and deliberateFollow GWILZ OFFicial 🏆👏💪🎉👍
04/08/2025

Who between The two will make a better coach
Let's go down the and deliberate

Follow GWILZ OFFicial 🏆👏💪🎉👍

03/08/2025

My people, una don land for the headquarters of premium laughter!
This na GWILZ Comedy, where wahala no dey last, but the laughs go remain forever.
Expect mad skits, street cruise, and plenty gbas-gbos wey go make you forget your stress.

Follow, like, and share with your friends wey like correct gist and comedy.
Na here we dey turn normal day into comedy show.

Abeg… if you no wan laugh, no enter o! 😅

Address

Uyo

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when GWILZ OFFicial posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share