The Ratel Dawg

The Ratel Dawg Digital creator, trending news and personal Vlog

12/04/2026

Content don dey create me like this😏😏🤪🤪

11/04/2026

Nothing go fit shake me so long as I dey hear that sound🤣🤣🤣

No body is isolated from insecurity.
11/04/2026

No body is isolated from insecurity.

11/04/2026

No disturb me abeg🤣🤣🤣

11/04/2026

Shey you don see am na😏😏😏

No matter how many times you try to pause him video he mouth go always dey open🤔 why?
11/04/2026

No matter how many times you try to pause him video he mouth go always dey open🤔 why?

11/04/2026

'YOU KNOW WHO I BE?'
The last person when ask this question dey rest for Kuje like this🤣🤣🤣

11/04/2026

You can never find justice in a world where criminals make the law.😔

11/04/2026

Your mate dey go Dubai dey go rest, you say na Kuje you wan rest😏.
Okay oo🤥

Is the US tactically passing some Intel with this action?Nigerians dem no dey tell blind man say rain dey fall oo.
10/04/2026

Is the US tactically passing some Intel with this action?

Nigerians dem no dey tell blind man say rain dey fall oo.

10/04/2026

VDM, the only poor man pikin when rich men(criminals) dey fear💪.

10/04/2026

E no easy to pay 3 SAN con still go jail🤣🤣

Address

Effrun
Warri

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when The Ratel Dawg posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share