Ella's official

Ella's official Always chasing my dreams
(1)

29/11/2025

As you they sacrifice for man, make sure say you they empower yourself too

28/11/2025

May God protect us 🙏 in this country oo,am speechless 😶

28/11/2025

I no dey buy anything online abeg make una leave me,market near me for here

28/11/2025

All your children will make you proud

You fit smell anything, your nose no they rest,but madam why you no fit smell your armpit,abi you they find watin i wan ...
28/11/2025

You fit smell anything, your nose no they rest,but madam why you no fit smell your armpit,abi you they find watin i wan talk as you carry your hand up near my face so?

I no fit chop cucumber 🥒 for single girl house I swear, Ruky come carry your husband abeg 😂😂
28/11/2025

I no fit chop cucumber 🥒 for single girl house I swear, Ruky come carry your husband abeg 😂😂

If i mistakenly send my last 250 Nigerian currency into your account,you go return am?
28/11/2025

If i mistakenly send my last 250 Nigerian currency into your account,you go return am?

28/11/2025

In anything you do in this life, try not to have issues with a police or an army man e get why

28/11/2025

What is the one type of food you can't stay a week without?

28/11/2025

A married woman wen dey make friends with single boy to the extent wen she they carry food go give the boy morning and night,she they gbensh the boy or na normal friendship? drop your in the comment section

28/11/2025

If na watin people they talk about you naim you they think everyday, you go kpai yourself

28/11/2025

Na pride wen some rich and single women get that's why men they see them run

Address

Warri

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ella's official posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Ella's official:

Share

Category