19/05/2026
DESTMA aka Okowa police don detain two of their officers wey our spice camera capture dey share money wey the extort from motorists.
However, we see this one as a face saving attempt because no be today we don dey cry over the illegal and unprofessional conducts of okowa police across the state but una no dey do anything about our complaints, as this one go viral now, una begin run kitikiti-katakata to save una face from shame.
Well, this is just the beginning because more videos go come.