29/07/2026
You sabi petition scammers Verydarkblackman , but the scammers beside you get immunity. What does that make you?"ππ
You don forget how you petition Blessingceo just because of β¦150 wey? Abi your memory dey skip. ππ
Integrity don block your number... na you still dey call am every morning. π