Splendor TV

Splendor TV Family lifestyle
(1)

21/09/2025

How much do u need for offering?

16/09/2025

Wat a rainy 🌧️ day
Cold oooo

16/09/2025

Good morning my besties

05/09/2025
πŸŽ‰ Just completed level 3 and am so excited to continue growing as a creator on Facebook!
01/09/2025

πŸŽ‰ Just completed level 3 and am so excited to continue growing as a creator on Facebook!

28/08/2025

Praising God with our hands (Olden days style) πŸ™Œ is Golden

26/08/2025

A girl go fine finish come carry stomach like honourable 🀣🀣🀣

07/08/2024

Abeg who dey watch BBN, which season una dey oo, make una update me oo

Any woman dat says she loves her children more than her husband is clearly telling lies πŸ€₯,a woman can leave her children...
04/08/2024

Any woman dat says she loves her children more than her husband is clearly telling lies πŸ€₯,a woman can leave her children with her neighbours but can't leave her husband with her neighbour for 5 minutes πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Dis one una dey throw stones and unfollow Regina Daniels for little advice she give, no be una say na only her fit give ...
03/08/2024

Dis one una dey throw stones and unfollow Regina Daniels for little advice she give, no be una say na only her fit give una advice for dis country again 🀣🀣🀣

30/07/2024

Those people wey dey close book during exams, hope una don use una 1st position pursue tinubu comot for seat🀣🀣🀣

Address

Manila
Manila

Telephone

+2348160705299

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Splendor TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Splendor TV:

Share