Dj Gêñtlê Thony Party Hard

03/06/2025

For this heavy rain 🌧️ wey dey drop this morning bah
If you no get babe get data for your phone or food in the house😂

03/06/2025

Speaking Chinese is very easy
Her shoe shall shine soon
Now read it backwards 😁🙄🤣

03/06/2025

Most people no go gree go work
Dem go lie for they boss or madam say Dem no well because of this rain
Abuja people eh 😂🙄

03/06/2025

Problem shared is still your problem o 😐
Nah you just cast yourself 🙂

03/06/2025

Cook better hot beans or EBA if no get boyfriend for this kind cold weather wey rain just give us 🙄😂

03/06/2025

Phone charger will teach you to be an engineer 🤣😂

12/05/2025

Big shout out to my new rising fans! Mhîz Joy

19/04/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Khaeifha Meapillars, Victor Victor

18/04/2025

Happy Easter Friday ❤️

I no understand...wetin be this...must they wear wigThis very one na sapa him d!e for
18/04/2025

I no understand...wetin be this...must they wear wig
This very one na sapa him d!e for

Good morning fan how do I look 💕💕💕
18/04/2025

Good morning fan how do I look 💕💕💕

Address

Ademola Adetokubo
Wuse
ABUJA

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Dj Gêñtlê Thony Party Hard posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Dj Gêñtlê Thony Party Hard:

Share

Category