
08/17/2025
🙌🏾 UC TEXAS DEY HAIL UNA OOO! 🙌🏾
Ezinne and mamaeji na real vibes 🤪. 2k each 4 pure water 💧. Others go collect airtïme .
Chai 😅 the way una scàřțțter my last game ehn, I nearly roll for ground with laugh 😂💃.
Una na real vibe givers, na una dey make this page sweet pass sugarcane 🍯❤️.
To show love, I don prepare small airtïmè give👁️way for una 📲💳.
🚨 Fastest fingers go chop first! 🚨
Just drop your network for comment section sharp sharp 🏃🏾♂️💨…
Recharge fit land for your phone any moment 💥🥳.
Una too correct abeg 🙏🏾🔥.
– UC Texas 💯❤️