NaijaNews

NaijaNews Follow my page and I will give you the content you want! Legit updates with a touch of vawulence.
(2)

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard!Martins Oyogbo Alabi, Frank Usang
29/10/2025

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard!

Martins Oyogbo Alabi, Frank Usang

28/09/2025
Dangote Refinery Sack All Nigerian Workers 🤯Omo, wahala don burst o! Management of Dangote Petroleum Refinery don sack a...
26/09/2025

Dangote Refinery Sack All Nigerian Workers 🤯

Omo, wahala don burst o! Management of Dangote Petroleum Refinery don sack all their Nigerian staff, say na “total reorganisation” of the plant.

Dem say the thing happen less than 24 hours after 90% of the workers join Petroleum and Natural Gas Senior Staff Association of Nigeria (PENGASSAN). Na political commentator, Imran Wakili, first drop the matter for X.

According to one memo wey carry September 25, 2025 date, signed by their HR oga Femi Adekunle, dem talk say the sack follow reports of sabotage for some refinery units. Dem even tell the workers wey dem sack make dem return company property and clear with their line managers.

Finance dept don also get order to process their benefits and entitlements, but management still thank dem for service (like say thank you go put food for table 😩).

All this gbege dey happen on top the long fight wey Dangote Refinery and PENGASSAN dey drag over union rights.

Naija workers no dey ever catch break sha 💔

26/09/2025

Since morning I dey call the woman wey I do my Ajo with, but she no wan pick my call. Make e no be wetin I dey think o 🤔

So, Yinka Theisen don finally cash out — her page don monetize and na wetin she dey chase since. That’s why she dey pres...
26/09/2025

So, Yinka Theisen don finally cash out — her page don monetize and na wetin she dey chase since. That’s why she dey pressure Linc make e come out boldly claim her as him babe. The plan from day one na to use that family drama as her ticket to blow and start collecting online money.

Think am well — all the money wey she dey dash Linc no be for love matter, na pure investment. She sabi say she go use am recover back once she enter that influencer/monetization lane.

See as she dey waka up and down, granting interviews, even carry herself go Uche Madu’s corner. That one alone show say madam dey desperate to hit her goal. Because if person really mean well for relationship, she no go run enter social media two days after her supposed fiancé acknowledge her, begin drag him family left, right and center. Especially when the guy himself beg am to stop.

For her, the relationship na just stepping stone. Na strategy, no genuine love inside.

And if you ask me, that “shower” video matter sef — e no go shock me if na she leak am by herself. The way she dey hungry for spotlight, anything fit happen.

At this stage, make we talk true — Yinka no suppose dey call Linc scammer. For this whole gbas gbos, na she be the real 419. Linc na the one wey them play for this script.

07/05/2025

Who's papa be this? 😂😂😂

Key images as India launches military attack and Pakistan hits backPhotos credit Breaking-news
07/05/2025

Key images as India launches military attack and Pakistan hits back

Photos credit Breaking-news

Breaking-news  at least 26 feared dead in Pakistan in overnight Indian att@cks.
07/05/2025

Breaking-news at least 26 feared dead in Pakistan in overnight Indian att@cks.

Priscilla ojo and her husband in Igbo attire.
07/05/2025

Priscilla ojo and her husband in Igbo attire.

Address


Alerts

Be the first to know and let us send you an email when NaijaNews posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to NaijaNews:

  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share