Let's Spread Love Irrespective Of Religion, Ethnicity, and Tradition. Untouchable Comedies Gistlover BBC Media Action Naija
28/08/2022
Why Dem Swear Lie Lie For This Arabi (APC) People Like Dis
Una Just Dey Come Up With Every Opportunity To Dey Lie GiVe Oyo People...
First Dem Lie About Waec Position Rating For State
Secondly, Dem Lie About Road Wey GSM government don do already
22/08/2022
Dis Penkele guy Nah complete guy man o, wey just want come Akoi Rip Oyo state of our money
Lie lie everywhere chia, Nah when he wan open mouth talk true for him life self.
18/08/2022
Photostory
Tinubu visited Baba Iyabo
Pic 1 : Mabinu mio mo pe onki mi
Pic 2 : Kíni oni o bá wá nah
Pic 3 : Sépé ìre le wábí
Pic 4 : Moti so ero okan mi fun e.
It is time to rescue Nigeria.
24/07/2022
I Sey Make I Share Dis One With Una This Cold Sunday Morning
17/07/2022
Walahi pelu ibanuje ni awon arabi fin woju arawon, ki onikaluku yin gba ile baba re lo ekuku ti lule kinlotunku ire ooooooo kamapade mon
15/07/2022
This one don interpret sey APC Nah craze party and if you vote them that means you wan put yourself and your generation inside another Problem for another for 8 years be that o
APC Idamu Adugbo
Were Party
17/06/2022
Ati Tessy Ati Baaba Koolu Nah Loser Be Their Second Name...
01/06/2022
Lol
31/05/2022
Ma People Se Una Don See The Faces Of The Hire Killers Wey Oga Senator Pakute Of Oyo APC Guber Candidate Send To Go Kpain Shina Pellet For Iseyin
We Say No To Assassin Government o
27/05/2022
Anoda Failure On Arrival For APC As Dem APC Wuru Wuru Go Vote Tessy Oni Agodi Prison Ni Ojosi As Guber Candidate
Abiola Oyeyemi Olubadan
APC Parrot
16/05/2022
Naso SENATOR FOLARIN run sharp sharp go dey beg him ponmo boys untop how dem go quick defend the sword wey him be dey carry for him declaration....
My question now be sey, nah sword we go use vote for Election?
Oyo People Don Wise o
14/05/2022
Tori !!! Tori !!!!
My People Una Hear Sey One Of Dem Sword Party Wey Dem Dey Call APC , Naso Him Chairman For Egbeda Ward 8 Go Sleep With Him Grand Daughter Nack Ham Belle Join 😀😀😀
Nothing Wey Musa No Go Dey See For APC Gate ...
I Jus Sey Make I Gist Una Dis Morning.
13/05/2022
Oyo State Make Una Come See The People Wey Wan Rule Una O
As Tori Dey Hot I Hear Saay Nah Dem kpain Wan OGa Agbero For That Year Too.
Be the first to know and let us send you an email when Aproko Gbeborun Oyo posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.