OJB comedy

OJB comedy We make your day great

Laugh jhoor 😂😅1. Biology teacher said s***m has sugar in it🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Favour shouted it's a lie..... That thing is tasteles...
24/05/2025

Laugh jhoor 😂😅

1. Biology teacher said s***m has sugar in it🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Favour shouted it's a lie..... That thing is tasteless😭😭😭😭😭😭

2. Men who date slim girls should be awarded ..... it's not easy sleeping with plywood😭😭😭😭.

Ask Emma wetin him dey pass through with Favour 😓😓😓😓😥😥😥😥

3.please patronize me, I repair broken relationships, fix heartbreak, sell boyfriend and girlfriend, swapping is also available🤣🤣🤣🤣🤣👏

The cheapest one na Favour 😂😂🏃🏃and Emma😂

4. Cultist dey toast you, you get mind run leave am come hug me.🏃🏃🏃🏃

Favour must you hug me before you win😏😏😏😏 Ah greet o bros, bros I greet,

help tap that one wey hold gun ,ah bros I greet o🤣🤣🤣🤣

5. Favour you say you dey do fasting, since when them start to cook, your eye never comot for kitchen😭😭😓😭

6. Girl wey dey teach me how to date without breakup, dey don break her heart 🤣🤣🤣🤣🤣

I cømê in peace 😁😁😁😁

7. Emeka upon all the 25 artist, wey you feature the song no still pass one minute😁😁😁😁🤗🤗🤗🤗

8. Pastor never even share the Grace of God you, you don run go meet Favour for house😂😂😂😂😂😂

Sha!!!!! Chika 🚶😩🤣🤣🤣🤣

9. Them carry you go hospital you dey find bed wey near socket, True true Grace you no well😫😫😫😫😫😫

10. Favour which one be you went for shopping, on top garri wey you go buy🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

11. Moses you use 5 years learn mechanic work, but another guy dey service your babe😭😭😭😭😭😭😭

12. Americans after getting into a fight, Damn I loss the fight😂😂😂😂

Ñigêrians nah because him press my neck I for beat am ehn🤣🤣🤣

Musa came down we know say you strong 😂😂😂😂😂

13. Favour you ask for 10k, I say e no dey, you go update your status to life na circle😂😂😂

omor even if life na triangle e no dey🤣🤣🤣

14.You are trying to go without reacting 🙄 heaven is far from you 😏🤦‍♂️

My name is OJB am best at what I do
Please follow👉 OJB comedy

Journey of man must begin one day
26/04/2025

Journey of man must begin one day

People are so talented, i wish everyone could love each other, no fight, no killing, no war, no hate, just wake up, eat,...
21/04/2025

People are so talented, i wish everyone could love each other, no fight, no killing, no war, no hate, just wake up, eat, go to school, go to work, play, have fun, support each other, huge each other, make love, have babies, enjoy life, sleep peacefully, etc, i would've loved such lifestyle 🌹❤️ unlike this one we're living right now 🤦‍♂️

15/12/2024

After social media. You go face reality lowley . That one no get likes and comments …

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when OJB comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to OJB comedy:

  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share