Team work naim dey make the dream work😁 I love you dear😘
#Repost @theamaraernest @download.ins
---
I don hear pipu talk about presenters wey dey like post videos of dem dance for inside studio, forget my dear, E really get why oo!
Sometimes, you gatz bi yourself and loosen up. Na di face wey dey frown too much dey get plenty wrinkles 🤣🤣🤣
Yes oo, go appreciate who dey give you confirm vibes, especially for your workplace, or neighbor. E get pipu weh deh dull mood eeh🙄, try dey avoid dem joor, before dey scatter your day for you.
@itsurgurlhp you too dey make work easy jaare! With you, I dey get natural flow constantly. Your vibes na fire! I love you plenty, you sabi di code😍😘🤗
_
@pidginradio01 your vibes go dey constant. Always listen via www.pidginradio.com
If na you dey in this position, wetin you go do to boost your self esteem?
#relationshipmatters #relationship #selfesteem #hptotheworld ✈️✈️✈️ #pidginradioalltheway
Omo once your song enter our top ten gospel songs of the week list ehn, then make you know say na confam jams......👏👏👏
Song: The Glory
Artist: @femiclef
#toptengospelsongsoftheweek #gospelmusic #oluwaisinvolved
The Morning Waka Drive with @itsurgurlhp and @theamaraernest issa vibe.... 💕. Make sure say you always dey tune in, as na for only @pidginradio01 you go always enjoy correct naija music all the way ✈✈✈
#pidginradiototheworld #morningwaka #NaijaMusic