Kemzy Classic

  • Home
  • Kemzy Classic

Kemzy Classic Meet Classic Kemzy, video blogger and Influencer,
Join me through out my day to day journey content creator , games

Pls i have a question Bothering me.In heaven, are we going to walk naked or they will sew uniform for us
17/11/2025

Pls i have a question Bothering me.
In heaven, are we going to walk naked or they will sew uniform for us

Morning workout na here I dey since my pipo what about u where are u pipo 🤸🤸
08/11/2025

Morning workout na here I dey since my pipo what about u where are u pipo 🤸🤸

Happy weekend guys how are u all doing how u have taking ur coke drink 😋😋
08/11/2025

Happy weekend guys how are u all doing how u have taking ur coke drink 😋😋

Happy weekend my lovely pipo will u rock
24/10/2025

Happy weekend my lovely pipo will u rock

Happy Sunday my pipo
19/10/2025

Happy Sunday my pipo

Happiness is free How are u all doing my people
07/10/2025

Happiness is free How are u all doing my people

Happy Sunday my lovely fans 🫶
05/10/2025

Happy Sunday my lovely fans 🫶

"Must you say sorry everytime, you nor sabi qu4rrel sef?"Na wetin one woman tell her husband for inside market yesterday...
02/10/2025

"Must you say sorry everytime, you nor sabi qu4rrel sef?"
Na wetin one woman tell her husband for inside market yesterday.

Happy new month my lovely fans 🫶🫶
01/10/2025

Happy new month my lovely fans 🫶🫶

Omo no matter what I will do me ooo u block me here no mean say I no go make am na my picture u go dey see everywhere bo...
29/09/2025

Omo no matter what I will do me ooo u block me here no mean say I no go make am na my picture u go dey see everywhere body go pepper u go kpai u up I go🚶🚶

23/09/2025

I hug bck to bck who is in

Omo na here I dey ooo d rain is too much here 😭😭😭
23/09/2025

Omo na here I dey ooo d rain is too much here 😭😭😭

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kemzy Classic posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Kemzy Classic:

  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share