
10/06/2025
People Dey o!
You hold yam , hold knife and someone is by your side asking for a piece of yam.
Your response: Let’s hope God helps.
👉Abeg cut yam give person and leave that matter.
👉Problem wey money go solve, you Dey give advice.