ugo global TV

ugo global TV comedian

I'm back again, person asked me for 1k that's why I went offline😂
06/07/2024

I'm back again, person asked me for 1k that's why I went offline😂

WAHALA😳😬😂‼️"So I Go Carry 20m Give Àshawø Because Of Tøtø When Everybody Get Access To? Them Suppose Arrest Every Man Wh...
30/05/2024

WAHALA😳😬😂‼️

"So I Go Carry 20m Give Àshawø Because Of Tøtø When Everybody Get Access To? Them Suppose Arrest Every Man When Dey The Werey DM". Rapper Erigga slams SaidaBoj and those men in her DM.

He wrote: "How much your papa send your mama for talking stage , since we all want to be stüpîd 🤦

So I go carry 20m give Ashæwó because of Tøtø when everybody get access to? Una go talk where una Dey work for lagos very soon … Efcc abeg invite that Cràse come una show abeg.

"Them suppose arrest every man when Dey the werey DM Dey send that 500k cos WTF … with her big shoe and DIY make up … no fit pay make up artiste before she go that show I’m píssed 😤".

Evidence in comment section…….
Follow ugo global TV 💙🙏🏻

27/05/2024

Some of una don use style post una pikin for WhatsApp status
All na children's day
Your pikin fine sha
E get your nose😒

comedian

26/03/2024

Dubai Marina ❤️

16/03/2024

No matter how hard life gets, may you never beg your mockers for
bread
In Jesus Christ name

Amen

Address

Dubai

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ugo global TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share