![Lyrics: Sound Sultan – Mathematics 🇳🇬🎶📀♥️[Intro] All stand, greet. (Good morning sir!) Good morning, you are welcome t...](https://img5.medioq.com/131/185/1308197641311857.jpg)
18/07/2025
Lyrics: Sound Sultan – Mathematics 🇳🇬🎶📀♥️
[Intro] All stand, greet. (Good morning sir!) Good morning, you are welcome to Jagbajantis High School. My name is Sound Sultan your new mathematics teacher. By the way, do you understand pidgin English? (Yes sir!) Okay, na wetin we go use henceforth. Okay, carry your biro, carry your paper. Eh.
[Verse 1] People of this world them plenty. (Shetigbo?) Sins of these people many, so many. (Shetigbo?) Many times plenty, multiply am. (Multiply am) Many times plenty, multiply am. (Multiply am) Multiply am. The answer you get na wetin dey make poor man dey cry. The answer you get na wetin dey make rich man dey mess and leaders dey lie. The answer you get na wetin dey make young boys and girls join bad gang. The answer you get na wetin dey make innocent man rot inside jail. Kere, kere. And them no fit to grant bail Kere, kere. Oh oh oh.
[Chorus] Everybody. Oya o. Join Jagbajantis, solve mathematics, Wey dey dabaru our continent. So, oh oh. Oyinbo say, Na BODMAS we go use take, solve mathematics. So follow Jagbajantis. Oya carry biro. B for brotherhood. (Love your neighbour as yourself, otan oh.) O for objectivity. (Be objective gentlemen and ladies) D for democracy. Democracy (No matter how bad it is, e better military) M for modification. (Of our behaviour, let’s turn to our saviour) A – Accountability. (If you been dey chop money, abegi take am easy) S for solidarity. (United we stand. Divided, omase oh)