E-mex Nation

E-mex Nation Togetherness we can achieve the best ������

24/04/2024

Today preaching touch me, I just discover that stinginess no good,
Abeg paste aza😂🤣

24/04/2024

Chinenye,,, try dey put respect for my name,, since we are not dating 🫂 again.
I fit nod you 😕 ooo

24/04/2024

How far my people 🎊🎊

How was your day 🥰🥰🥰🥰

21/04/2024

I have come to realize that marrying late has nothing to do with marrying right. You can marry late and marry nonsense..

21/04/2024

Abeg 🤔

Who cook🫕

21/04/2024

EFCC. As una dey arrest people wey dey abuse naira make una remember us wey naira dey abuse oh🤤🤣🤣😂

21/04/2024

If #500 is not too small for you..

Abeg 🤔 borrow me #200
🚶🚶🚶

21/04/2024

Who is the most strongest person in the Bible ⛪
😲🙄🙄

21/04/2024

Happy Sunday my wonderful people 🥳🥳🤩🤩
Will you like to drink water 😊🙄

19/04/2024

It's unwise seeing yourself drinking Garri, 😔 While your mate's are eating Shawarma..
Good morning 🌅🌅🌅 oooo 😍💥✨

18/04/2024

Any time you 🤔 think of giving up🥺
Don't forget that Mummy of Lagos, was put in Male Custody 🤣😂
I mean Bob, but you fit risky it 🙆

Adresse

Williams Ville
Abidjan

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque E-mex Nation publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Partager