13/07/2026
🚨 Abeg, make una help me decide! 😂
I found this fridge outside… and it’s still cold! 👀❄️
Now I’m asking myself…
Should I carry am go house or should I just mind my business? 🤣
The only problem be say… I no get wheel, and I definitely no fit carry fridge for head. 😂
If na you see this kind fridge, wetin you go do? 🤔
😂 Carry am?
😅 Leave am?
📞 Call your people?
🚶🏾♀️ Or just waka pass like nothing happen?
No wrong answer o… I just wan hear una own perspective. Drop your advice in the comments. 👇😂