06/12/2025
Whu be Verydarkblackman to call for arrest of H.G..Una plan Nor Go work. harrison_gwamnishu Nor be Una mate. The plans of the w!!ck ed has been exp0sed & Harrison will come out stronger to continue his good work!
Harrison, U Nor Be Jesux & even jesux sef upon everything, dem still kpaii am🤷🏼♂️. no one is perfect 👌 , U don try & we nor go na!l u because of one mistake
No matter what, I stand with you✊🏾i