IKUKU OMA TVV

IKUKU OMA TVV small boy with bigger jah
funny zone

28/09/2024

Dis Xmas eh nah like this men go take enter villa only if you believe 🙏

28/09/2024

All this girl way no dey rest for one relationship abi Una dey see am now

28/09/2024

Happiness is free my people no be only alcohol an woman dey give joy

27/09/2024

Peller do use did guy catch cruise
An he collect wotowoto for that army man hand

27/09/2024

Last last I don go collect my driving license if u no commot for road u go blame Ur self

27/09/2024

E go soon reach every body nah time e go take

25/09/2024

No tekno fan we pass without like this video

25/09/2024

This our new generation masquerade sef

Address

Accra

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when IKUKU OMA TVV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share