07/08/2024
Imagine If animals and insects were on facebook, we'll be having posts and comments like......
1. MOSQUITO WALL POST:
Finally PHCN don off light, blood sucking things.
COMMENTS:
(a) F**k up, dey don on gen for my end:
(b) Abeg bros which area you dey? My people
don fleet house.
2. DOG WALL POST:
Na wa oh..... I never even stay reach 5mins, all these calabar people don dey eye me. *Ghost mode activated, them no go see me* escaping things on my mind.
COMMENTS:
My neighbour na calabar too. The man eyes no good for where dogs dey... I go bite am soo
3. RAT WALL POST:
Omo na die I dey oh..... No food for my master
kitchen. Na ehm books go hear am nah. Ehn think say I come ehm house to watch tv abi?:p
COMMENT:
Your master stingy, disown am jor.
4. CHICKEN WALL POST:
On the 1st of Dec. I'll be traveling for one month, if you need my attention, enter bush I no fit shout. All these xtians no be em at all:D
COMMENT:
No be only you oh, I dey migrate too
5. HE-GOAT WALL POST:
Heat mood activated, any she-goat online for s*x chat?:
COMMENTS:
(a) She-goat. -goat you're a capital BIG FOOL.
(b) He-goat. -goat, pretender, as if you no dey feel h***y. Carry your smelling backside comot for post jor.
6. C**K WALL POST:
All these hen go dey run like say dey no wan do. But if you catch them, dem go bend quickly, set for doggy style
COMMENT: Your own better nah, you dey catch
them. The ones for my area na fast and furious. I don pursue tire...
7. RAM WALL POST:
As Salah don dey reach, na church things from now on. (blood of Jesus go cover me