Funny gaga

Funny gaga funny gaga entertainment for adverts send a DM.🇮🇹🇮🇹 ENTERTAINMENT

20/08/2026

i tell you say i broke, you dey ask me if i broke reach you, so being broke too na competition..💔🤔🤣🤣🤣🤣🤣

20/08/2026

to err is human,to carry am for mind till i do you back is me . Na you know who be divine 😂😂😂😂😂💔😂😂😂

20/08/2026

Omo if your omo see my omo,omo your omo go know say omo pass omo 😂🤣😅🤣🤣

20/08/2026

i miss those days we used to cry after a break up. now we just replace you like a lost SlM card🤣🤣🤣💔🤣🤣🤣😡🤣🤣

20/08/2026

Dear problem, please give me a break... you know I'm your regular customer.so please give me a discount 😂😂😂😂😲😲😲😂😂

20/08/2026

i think say i get problem, until i see person wey give three girls belle.two commot am one born triplets 😴💔🤣🤣🤣🤣 omo 🤣🤣

20/08/2026

when you are in church sitting beside your dad.and pastor say" turn to your neighbour and tell him/or her i don't fear you"🥱🙆😂😂🤣🤣🙌

20/08/2026

Omo i just go check my blood group, from AA . he don enter GG (garri and groundnut)💔💔😭😂😂😂🤣

20/08/2026

I go just post video i no fit get 100 views, Una no dey watch video,Una no dey share, naso I wan want tall reach where my mate dey no view no share, but if na giveaway just na. you go see viewers everywhere, guys this is not love, if you no like my page you can unfollow me , i need pure followers that can be engageding on my video and post , this is not fair. by God grace i go reach there, 🥹🥹🥹🥹

20/08/2026

abeg make una no dey hate on me na 🤣🤣

Indirizzo

Via Mario Angeloni 107
Perugia
06124

Telefono

+393512618834

Sito Web

Notifiche

Lasciando la tua email puoi essere il primo a sapere quando Funny gaga pubblica notizie e promozioni. Il tuo indirizzo email non verrà utilizzato per nessun altro scopo e potrai annullare l'iscrizione in qualsiasi momento.

Contatta L'azienda

Invia un messaggio a Funny gaga:

Scelte rapide

Condividi