04/08/2025
Since I stopped exclusive breastfeeding for her I never buy baby milk or baby food 🤣🤣🤣infact I don't knw the price of baby food in the market, she prefers adult food, and she eats very well, like this girl can finish 100 naira fufu 🤣🤣🤣🤣
When I was pregnant,I said God abeg no let this one do me wetin my son do me with eating of food, my son does not eat,I will shout,sing,flog ,cry but e no dey chop,as my daughter begin eat,I say God na u do this one oooo cos I no get strength to force anyone to eat 🤣🤣🤣🤣🤣she no dey use eyes see plate or cup 😏😏😏😏