Madam Lynda Chijioke

Madam Lynda Chijioke This page is mainly for lifestyles, Marriage, Love And Relationship maters and Igbo learning/history including parenting. i am equally a writer.
(164)

Also for brand Ambassadorship programs.

Tunde!! Wetin dey work you na, leave that cat alone🤣🤣🤣🤣A short funny comic storybook tittled....The Boy Wey Try To Bath ...
20/06/2026

Tunde!! Wetin dey work you na, leave that cat alone🤣🤣🤣🤣

A short funny comic storybook tittled....

The Boy Wey Try To Bath Cat 🐈

Written by Madam Lynda Chijioke

I just want to use this opportunity to appreciate all my followers 🙏/ My storylovers.Thank you all for everything 🙏. May...
20/06/2026

I just want to use this opportunity to appreciate all my followers 🙏/ My storylovers.

Thank you all for everything 🙏.

May heaven reward you all amen.

Have a sweet Saturday 😋

My stomach 😫 🤣🤣🤣My story lovers make una come see Landlord wey dey hide from his own dog 🐕 🤣🤣🤣This one don pass Oga Bode...
20/06/2026

My stomach 😫 🤣🤣🤣

My story lovers make una come see Landlord wey dey hide from his own dog 🐕 🤣🤣🤣

This one don pass Oga Bode🤣

A short funny comic storybook tittled...

The Landlord Wey Fear His Own Dog 🐕

Written by Madam Lynda Chijioke

Oga Emeka na machine ooo🤣🤣🤣🤣🤣A short funny comic storybook tittled...Emeka Wey Dey Talk To ATM Machine Written by Madam ...
20/06/2026

Oga Emeka na machine ooo🤣🤣🤣🤣🤣

A short funny comic storybook tittled...

Emeka Wey Dey Talk To ATM Machine

Written by Madam Lynda Chijioke

Hello Kids, let's read our bedtime 🌙 😴 story A short bedtime 🌙 storybook tittled..The Small Cloud That Helped Flowers Gr...
19/06/2026

Hello Kids, let's read our bedtime 🌙 😴 story

A short bedtime 🌙 storybook tittled..

The Small Cloud That Helped Flowers Grow

Written by Madam Lynda Chijioke

Mogbe oo😳😳... Ada be calming 😊 down oo🤣🤣🤣🤣A short funny comic storybook tittled...Woman Wey Think Bluetooth Na Tooth Med...
19/06/2026

Mogbe oo😳😳... Ada be calming 😊 down oo🤣🤣🤣🤣

A short funny comic storybook tittled...

Woman Wey Think Bluetooth Na Tooth Medicine

Written by Madam Lynda Chijioke

Braide, you for recieve better slap if to say you no remember where to drop mama Ngozi🤣🤣🤣🤣A short funny storybook tittle...
19/06/2026

Braide, you for recieve better slap if to say you no remember where to drop mama Ngozi🤣🤣🤣🤣

A short funny storybook tittled....

Driver Wey Forget Where To Drop His Passenger

Written by Madam Lynda Chijioke

Uncle Jude na wetin dey sub na🤣🤣🤣🤣🤣, na for class you dey ooA short funny comic storybook tittled..Teacher Wey Dey Sleep...
19/06/2026

Uncle Jude na wetin dey sub na🤣🤣🤣🤣🤣, na for class you dey oo

A short funny comic storybook tittled..

Teacher Wey Dey Sleep 😴 During Lesson Period

Written by Madam Lynda Chijioke

I can do all things through Christ that strengthens me, amen 🙏
19/06/2026

I can do all things through Christ that strengthens me, amen 🙏

Chaii this generator is highly 👌 needed 🤣🤣🤣🤣But their is power in prayers ooA short funny comic storybook tittled....The...
19/06/2026

Chaii this generator is highly 👌 needed 🤣🤣🤣🤣

But their is power in prayers oo

A short funny comic storybook tittled....

The Pastor Wey Pray for Generator and It Start Talking

Written by Madam Lynda Chijioke

Address

Aba

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Madam Lynda Chijioke posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share