KAIMA TV

KAIMA TV Bringing laughter to your timeline🤣
Cute baby videos♥️
Funny memes🤣
Positive vibes♥️
Follow for more interesting memes🤗

07/07/2026

Back then, if you used a BlackBerry, people thought you had made it in life. 😅

Today it's iPhone.
Tomorrow... it might be cucumber. 🥒😂

Nothing lasts forever. Stay humble and keep grinding. ❤️😂

07/07/2026

You hear mama knock gate after you don finish the last meat for pot. 💀😂

My papa go think say na him go collect my bride price. 😂 With all the shege wey love show me, na my Opay the alert must ...
06/07/2026

My papa go think say na him go collect my bride price. 😂 With all the shege wey love show me, na my Opay the alert must enter!"

06/07/2026

As you dey scroll pass my video without dropping one like... just know say my eye dey on you. 👀🤣

I fit trek from Lagos reach Abuja before I go text my ex again. Some mistakes no deserve part two. 😂🚶🏽‍♀️"
04/07/2026

I fit trek from Lagos reach Abuja before I go text my ex again. Some mistakes no deserve part two. 😂🚶🏽‍♀️"

Abeg, no advice me. I wan test love by myself. If e cast, I go update una. 😂💔                              ❤️😂
04/07/2026

Abeg, no advice me. I wan test love by myself. If e cast, I go update una. 😂💔

❤️😂

04/07/2026

I started singing Rema's song and even Rema muted me. 😂

Set your boundaries ooo... people dey craze! 😂"
04/07/2026

Set your boundaries ooo... people dey craze! 😂"

04/07/2026

Even if my mama beat me when I come back... I go still go again and again. 😂😂

Address

Umuaduru
Aba

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when KAIMA TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share