07/09/2026
As dem don dey add colored to okpa now wetin go be my faith wey too love to chop okpa every morning πππ.
Biko okpa vendors how much is a paint of okpa because as it stands now nothing do this my precious hand Biko kwanu π€¦π€¦π€¦.