25/05/2025
B Bello don drop another banger for Alhaji Oriyomi Hamzat!!
Wetin dey sup? Another hit again??
This one loud ooo ๐ฅ
E be like say something dey cook behind closed doors ๏ธโโ๏ธ
Make una no talk say I no talk am first!
Stay tunedโฆ e go shock you! โ ๏ธ
Sound Studio