Omo this thing dey Véx me ooo 😞 as I forget you why you no remember me 😅 is not a one way thing abegi
17/08/2025
To my amazing followers, thank you for your continued support💪
16/08/2025
Kwasededoo for a reason 😀 see as I fine like 100 women💃
16/08/2025
May God bless all my fans with good health, strength, and joy. May you guys find happiness in your lives and be surrounded by love. Amen
15/08/2025
Egg🥚 eating game
15/08/2025
Native doctor de cry for Road safety? Send Orisha on an errand to them🤦This na small matter nah, just enter your shrine with their pics and that's wassapp, wagwan🤷🏃
13/08/2025
Yummy 😋😊
13/08/2025
Even if she wear brã, with the way those men were drâg-ing her brê-st we still pull out of the brã
13/08/2025
Comment section dey sweet me die,😋 de joy for comments section sweet pass wetin de sup😂
12/08/2025
When ah want enter plane I go try wear bra😂 Me 5yrs ago
12/08/2025
No be you get pikin but you dey give am name.Chisom😂 no be gadus be that🙆
11/08/2025
Madam this Ur eye pencil resembles my teacher way teach me for primary school 😮
Be the first to know and let us send you an email when Dedosh Queen posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.