YAGE TV

YAGE TV YAGE TV Is a platform that engages the Government by the youths for good governance

20/10/2024
19/09/2024

goal against Rwanda #

23/07/2024

Oyibo don join this oneπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Breaking news :AFCON  second quarter finals result FT: DR CONGO 3 :  GUINEA 1β€’ When I tell una say DR Congo go commot Gu...
02/02/2024

Breaking news :AFCON second quarter finals result

FT: DR CONGO 3 : GUINEA 1

β€’ When I tell una say DR Congo go commot Guinea and na dem Super Eagles go meet for final some people no believe me now dem don deliver their poling unit( I dey see vision abeg)πŸ˜‹πŸ˜‹

β€’ That 2-0 wey Guinea knack Nigeria for Friendly match suppose dey useful tonight but dem don wAste am for friendly match.πŸ˜‹

β€’ As it stands, all Guinea's don commot for this AFCON, both Equatorial Guinea oo, Guinea Bissau oo, Guinea fOwl, Ginika, infact all of dem don commot finish.

β€’ DR Congo go meet anybodi wey win for Mali vs Ivory Coast match tomorrow.

β€’ Super Eagles go meet anybodi wey win for Cape Verde vs South Africa match tomorrow.

β€’ While Ghana go meet Angola for Akachawa cup of Nations wey go shele for Accra tomorrow.

My people, this AFCON sweet abi e no sweet?πŸ˜„

Breaking news eagles taking the antelope for pepper soup Me: am just patiently waiting for the pepper soup to come down ...
02/02/2024

Breaking news eagles taking the antelope for pepper soup
Me: am just patiently waiting for the pepper soup to come down from fire

Breaking news super eagles are through to the quarterfinals Please a word for the eagles πŸ¦… Me: Congratulations to the Ea...
02/02/2024

Breaking news super eagles are through to the quarterfinals
Please a word for the eagles πŸ¦…
Me: Congratulations to the Eagles πŸ¦…

30/01/2024

Make Una no dey envy am the boy is just too good
Currently the best African player @ VO9

Address

Abuja

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when YAGE TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category