
26/12/2024
Trending now🚨
Burna Boy, Davido, and Wizkid dey end di year with plenty style. Dem all reward their hard work with exotic cars wey worth billions of Naira.
All I dey see na three superstars wey dey live their dream life with zero competition.
Moral lesson: De fight na against poverty.
Centralid
4low 4 more updates! Gossip Central