El Haji

El Haji Just for fun free and simple

14/11/2024

December No Be Deadline For Achievements oooo
Abeg No Go Steal My Phone Abeg
πŸ˜‚πŸ˜‚

Where do you stop I sha no say that no 9 na me πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
14/11/2024

Where do you stop

I sha no say that no 9 na me

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

14/11/2024

You are hungry and Ur neighbors chicken is still breathing

Must I teach u everything ?

Normally no place like home oooBut if I see something wey go carry me go Canada I no De come back oooo
09/11/2024

Normally no place like home ooo

But if I see something wey go carry me go Canada

I no De come back oooo

09/11/2024
Okay na πŸ˜‚
09/11/2024

Okay na πŸ˜‚

Wetin be this πŸ˜‚πŸ˜‚
27/10/2024

Wetin be this πŸ˜‚πŸ˜‚

Wait Did I do anything wrong??πŸ˜‚πŸ˜‚
10/03/2024

Wait

Did I do anything wrong??

πŸ˜‚πŸ˜‚

19/12/2023

Girls wey no get money dey insult boys wey no get money.
Where is the UNITY?

You guys need to come together as one.

Unite and stop all these.

You fit lost for AbujaThe Abuja roads trend is very amusing.Because if you get car, you go lost, if you no get car, you ...
12/10/2023

You fit lost for Abuja

The Abuja roads trend is very amusing.

Because if you get car, you go lost, if you no get car, you go still lost.

You ask too much question you go lost more.

Airport Road is Lugbe, Airport Junction is in Jabi by Life Camp, you get flight and you go stop for Airport junction πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£, I laugh in Hebrew na GUO night bus you go enter las las.

You enter bus because you hear Galadima and na Galadimawa you dey go, my dear you haff lost

You wan go buy something for jahi and you land yourself for jabi πŸ˜‚ safe journey my dear

Them tell you say make you come Gwagwa, you begin go Gwagwalada, Adieu my dearπŸ‘‹

You find yourself for Wuye and your interview nah for Wuse, my dear return to LinkedIn jobs and start applying again.🀣🀣🀣

You dey go Idu magically find yourself for Idoo, hope you haff strength πŸ’ͺ

You think Area 1 to Area 11 dey in order bah? πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ you will trek. 😭

Zone 1 to Zone 7? Better enter Bolt ooo

You dey go Apo dem carry you go Aco? Na tomorrow you go reach house

You wan see craze, Assume that Wuse 2 and Wuse Zone 2 na the same place or Katampe in Mpape and Katampe in Kubwa express na same place...kikikikik, I laugh in Hindu!! πŸ˜‚

City Gate na where Abuja start, the other places na FCT, don't be deceived.

There's Berger in Berger and Berger in Lugbe.

There's Police Signboard in Lugbe and Police Signboard in Dutse. Know there is Dutse in Wuse, and remember that Wuse and Wuye has no business.

My dear, download Uber/Rida/Bolt.

You are driving and you miss a bridge, Hehehehehehe welcome to Nasarawa.

You are driving and you take the wrong flyover, Niger State appreciates your presence mai dear.

The only thing that you can count on here is ur Power bank and Airtime πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚

Welcome to Abuja mai dear.

N.B: Abuja Citizens should respect their selves here oooo

πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

When you try to enter a Nigerian woman's heart without moneyπŸ˜‚πŸ˜‚
12/09/2023

When you try to enter a Nigerian woman's heart without money
πŸ˜‚πŸ˜‚

31/08/2023

You no like hotel
I no like eatery
How we wan take see
Ehhn fine girl??

Address

Abuja
904105

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when El Haji posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to El Haji:

Share