Ratels HQ

Ratels HQ Say no to wrongs


Why be say na the young ones dey wucked pass if dem just smell small power for their side...?? Imagine this DIRI woman d...
24/03/2026

Why be say na the young ones dey wucked pass if dem just smell small power for their side...?? Imagine this DIRI woman dey chase clout with person destiny... Well, e fit be her husband wey don lock her inside house, she no fit komot..! Just doing exactly opposite her name... Glory in the mud!! Try your possible best to release Livinus Odinakachukwu Nwosu oo. Shame on you Gloria!!

24/03/2026

In all you do, try not to be as phoolish as Madame Tracy...!

I beg you!

Make this prayer wey Verydarkblackman  komot mind pray for you work and if anything happen to you like you wish yourself...
22/03/2026

Make this prayer wey Verydarkblackman komot mind pray for you work and if anything happen to you like you wish yourself, ADIEU MAMA!!

greeeed go kpai you las las Tracy...!

So this woman has chosen to trend for the wrong reason..???Make Verydarkblackman no even reply her.Let   handle this one...
20/03/2026

So this woman has chosen to trend for the wrong reason..???
Make Verydarkblackman no even reply her.Let handle this one.
You no get written contract agreement keh.. Are you not a Mumu???

Ratels, how many hours una feel say we go give this woman to provide those proves...? IF NOT!!Me sef don dey suspect thi...
20/03/2026

Ratels, how many hours una feel say we go give this woman to provide those proves...? IF NOT!!

Me sef don dey suspect this woman right from time say na just mouth she get... She just dey open mouth waaaaa dey pour everybody spit since without proof.

Abeg make una help me ooo....! This guy wey do this video, I wan meet am 1v1, who go help me abeg..??As na na wetin Very...
19/03/2026

Abeg make una help me ooo....! This guy wey do this video, I wan meet am 1v1, who go help me abeg..??
As na na wetin Verydarkblackman dey do dey triggerr that warm, I wan see him own papa compound for their hamlet before hand go meet am.
So na that him body odour make sense far from am so...?? แปคwa... Chai!! What a wast of life...!

Meanwhile, work is going on...! This one na the   dey run am no be toto trade by barter with 6 days life cycle...!! Poli...
19/03/2026

Meanwhile, work is going on...! This one na the dey run am no be toto trade by barter with 6 days life cycle...!! Political toto,!!

Verydarkblackman don successfully chop another apple ๐Ÿ finish OO ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚. Body just dey sweet me today as all these wolves i...
18/03/2026

Verydarkblackman don successfully chop another apple ๐Ÿ finish OO ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚. Body just dey sweet me today as all these wolves in sheep clothing just dey vomitt Wetin Dem chop we dem no soppoz chop. HAND GO TOUCH ALL OF UNA.

Las las แปŒNWA of Enugu don dey vom!t Wetin him swallow...! Hand go touch all of Una.Special shout out to the   presidoo h...
18/03/2026

Las las แปŒNWA of Enugu don dey vom!t Wetin him swallow...! Hand go touch all of Una.
Special shout out to the presidoo himself, Verydarkblackman . Shout out to the new IG of police, IGP RILWAN DISU and congratulations to Mr Ifeanyi.

18/03/2026

No be today Verydarkblackman don dey talk about the Nigerian security situation from and Mr Blublu Asiwaju Bola Ahmed Tinubu just lock up like say nothing dey sup!!

God, I remember what you did with Nebukadneza..... Amen!!

17/03/2026

Since that Maiduguri blast, Una don hear any APC dog bark..??

Very useless government!!

Odogwu touch down...what needs to be done must be done....!!If I hear GOVERNMENT DEY YRY, Me and you fit get serious iss...
17/03/2026

Odogwu touch down...what needs to be done must be done....!!
If I hear GOVERNMENT DEY YRY, Me and you fit get serious issues.
God bless Verydarkblackman
God bless Burna Boy
God bless .

Address

Kubwa
Abuja

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ratels HQ posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share