21/09/2024
Nothing dey street ooo π π π
People wey don already marry, wan jump comot for the marriage, whereas those wey never marry, dey rush enter marriage.
You go dey inside, dey think say your single friend dey enjoy life because, d!fferent men dey carry am up and down.
Then, you'll rush out from your marriage, to enter street, and e go shock you say, you bin dey lucky inside marriage before π€¦ββπ€¦ββπ€¦ββ
Of what use is it to come out from your marriage because your man is che@ting, only for you to become a sidech!ck to a married man too π€π€π€You go divorce your husband, come dey friend person husband. No be ment???
Not like I condone che@ting, but then, be sure you're not doing same thing you are running away from to another woman.
As long as there's no form of abu$e in the marriage, keep working and praying for better days for you and your husband.
Leaving your marriage because your husband can no longer provide like he used to do, only shows one thing.
That, it was his pocket you were married to, and not him as a person.
These past few weeks, I've seen a lot of people who were d!vorced, trying to come back together again, and willing to work it out this time.
Dem don enter street, see say street sef dey empty π π π
The grass is always greener where you water it.
Okwa onye noro ebe ono, ebe ona anoro ana agu ya βΊ meaning, person go dey where him dey, where he no dey, go dey hungry am.
If you see person wey you and am dey manage life together, and understand yourselves, hold am tight ooo.
Forget all this picture perfect you see on social media ooo π
You fit dey do well pass those people ooo. No be by much followers oooo π
You fit dey comp@re your husband with another person husband wey you see for social media, not knowing say na him wife dey feed am π
Everybody na king for him own house ooo π
I pause.βοΈ
Follow/Favour Adaeze faFavour Adaeze fans