Digits1024 Media

Digits1024 Media DIGITS1024 radio is an emerging online station set to Inspire, Motivate and Educate

Anticipate! Tomorrow 4pm
12/09/2024

Anticipate! Tomorrow 4pm

26/07/2024

Today, Pastor Grace go join Mc Wydmaut and Kemigee for another ogbonge episode of TALK YA MIND. The topic today na Grace & Law, wetin dey ya mind for this kain topic? Oya call us for 08098881024 make you sef chook mouth for the discussion.

17/05/2024

Join Matthew Mc Wydmaut Okoroafor and Kemigee TV as we wan talk about investment matter for Nigeria

17/05/2024

Join Matthew Mc Wydmaut Okoroafor and Kemigee TV as we wan talk about investment matter for Nigeria

Our people! Our people!! How una Dey? Wetin Dey happen for ya side?   don land again and tomorrow na another day to yarn...
16/05/2024

Our people! Our people!! How una Dey? Wetin Dey happen for ya side? don land again and tomorrow na another day to yarn wetin dey our mind. We sef wan make you too talk ya mind so make you join us for YouTube tomorrow for ogbonge gist wey go sweet ya belle and you fit call us for on top 08098881024 make you for chook mouth for the matter.

No forget say you fit download our App for Google play store, make you too dey enjoy correct correct content for our App. Just type digits1024 for play store and download the Digits1024 radio App

It was a beautiful time last week on  . Join us for another exciting episode tomorrow as we shine the spotlight on anoth...
16/05/2024

It was a beautiful time last week on . Join us for another exciting episode tomorrow as we shine the spotlight on another phenomenal woman who is doing something worthy of a

You shouldn’t miss out on this. Set your alarm and tune in at 11:00 am. We would be streaming live on YouTube . You can also listen in via our App… get our App from the Google play store and enjoy unrivaled refreshing contents all day

03/05/2024

Join MC Wydmaut for this episode with MC Papilo make we talk about money and school.

12/04/2024

Celebrity lifestyle discussion continue today with KemiGEE and MC Wydmaut. You sef fit chook mouth for inside the matter if you call us for 08098881024.

15/03/2024

Session with Papadee

Address

Alimosho

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00

Telephone

+2348092754106

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Digits1024 Media posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Digits1024 Media:

Share

Category