Relatable Toons

Relatable Toons Funny animated videos about Oga Longinus "him nose Na one in town
" New laughs every week!🤣

14/08/2026

Our first date ahhh way don open for Oga Longinus

The long awaited transaction has taken place🤣🤣🤣🎉
14/08/2026

The long awaited transaction has taken place🤣🤣🤣🎉

14/08/2026

Oga Longinus and Aunty Orobo finally together inside one Keke — shy for outside but heart dey do gbum gbum inside.🤣🤣

14/08/2026

Fate is working o. see as longi dey smile like person wey don win visa lottery

even Aunty Orobosa don answer angel call on top Longinus head . what an answered  prayer
14/08/2026

even Aunty Orobosa don answer angel call on top Longinus head . what an answered prayer

14/08/2026

long nose complimenting Big Nose🤣

13/08/2026

hmmm Longinus say no worry🤣ahhh money no go complete o Na osho free Longi won dey do because of woman

13/08/2026

Oga Longinus today Na your first day o be calming down🤣

13/08/2026

I am a chosen don settle the matter

13/08/2026

Oga longi don enter prayer ground

Address

Amuwo-Odofin

Telephone

+2348134192117

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Relatable Toons posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Relatable Toons:

Shortcuts

Share