Husbyckat

Husbyckat We rise by lifting others stick with it
(3)

Somebody chop 38.5billion low-key court give 75yr person wey dem supposed give all his children and wife age including h...
14/05/2026

Somebody chop 38.5billion low-key court give 75yr person wey dem supposed give all his children and wife age including his own age together give more additional years abeg 😭38.5billion me dey suffer for here enibo nbe sir bijahi rosululahi SAW Amin

12/05/2026

The full meaning of Nigeria is Never ignored garri except rice is available πŸ˜‚

12/05/2026

Omo sorafun relationship oo nobody promised tomorrow.... Do your best and leave the rest... Nobody love you than yourself even your parents but use your sense πŸ˜’πŸ€”

I trust you cater that your upper no reach am I swear portable for land straight to mortuary πŸ˜‚πŸ˜‚ congratulations πŸŽ‰πŸ‘
02/05/2026

I trust you cater that your upper no reach am I swear portable for land straight to mortuary πŸ˜‚πŸ˜‚ congratulations πŸŽ‰πŸ‘

Hehe people are just kill themselves for fun ile ayeyi Ogun nio... Wait o shey no be pharaoh wey dey embarm still dey ca...
30/04/2026

Hehe people are just kill themselves for fun ile ayeyi Ogun nio... Wait o shey no be pharaoh wey dey embarm still dey cause all this problem abeg make dem go burry am asap this is too much 😭😏

Hmmm ewo gele yanya... Enikankan oletimi niti kuti... Babe buy me wig 500k ok motigbo suku elewo ni mama tobie tobimi nd...
30/04/2026

Hmmm ewo gele yanya... Enikankan oletimi niti kuti... Babe buy me wig 500k ok motigbo suku elewo ni mama tobie tobimi ndi✌🏻😏

29/04/2026

I can't still imagine that incident happened in efurum Delta state ....I feel for the young guy victims as a
suspect honestly meanwhile he wasn't being a guilty but jus only suspects though he has already apprehended then why killing him in silence instead of more interogation speech from him ... Omo this naija na useless country have ever known... 😭😭

Is this the stupid country you wish to continue live there omg if I have such amount Omo I go carry my loyal people como...
29/04/2026

Is this the stupid country you wish to continue live there omg if I have such amount Omo I go carry my loyal people comot asap 😭😭

29/04/2026

Do not involve in illegal stuff even if it's a big deal or opportunity to survive poverty πŸ™πŸΌ

I became famous without stress but you fit become popular make uno guide at all that kind thing 😒
27/04/2026

I became famous without stress but you fit become popular make uno guide at all that kind thing 😒

This is pharaoh body ramses|| king
11/04/2026

This is pharaoh body ramses|| king


Address

Imole Falafia
Apata Ibadan

Telephone

+2347057247479

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Husbyckat posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Husbyckat:

Share