Obelenwa TV official

Obelenwa TV official Am a content creator
(1)

19/02/2025

If I see 50k like this na to go buy house for a*o rock use the remaining change sp0il my Woman 😎

02/08/2024

STAY TUNED
Am back for real
Dropping this banger soon

27/07/2024

Phone that I bought with my own money, is now correcting my English
Is that not lack of home training? 🤣🤣🤣🤣

19/06/2024

fans

02/06/2024

You hate distance relationship but you like distance transfer.

02/06/2024

The person wey promise me money don turn on *Disappearing message*

01/06/2024

Person wey g*t my back don commot 2k for my back pocket 😭😭😭😭

01/06/2024

Why all these loan app dey say make I come borrow money?🤔🤔🤔🤔
Abi Dem dey see my account balance ni??

01/06/2024

Stop checking your transaction History, nobody stole your money.
Na you spend am 🤣🤣

30/05/2024

*Somebody serious babe dey somewhere now dey shout “ don’t cm inside me oo”😂😂*

Fear Women🤝

30/05/2024

*Just small quarrel, you don change his name from "My Boo" to "Musa Okada rider" 😳 no be so them dey do things na.🙄🙆🏾‍♂😂😂*

Address

MBAUKWU
Awka

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Obelenwa TV official posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category