
03/08/2024
Wow ๐ฎ, My mom just posted , see love abeg ๐๐๐
Dear God abeg if the marriage no go be like my parents own, NO GIVE ME ABEG๐คฒ๐ป๐คฒ๐ป๐คฒ๐ป๐คฒ๐ป
I use God Name beg you๐ง๐ปโโ๏ธ๐ง๐ง๐ปโโ๏ธ