Brothermega

Brothermega Actor . Content creator. Comedian . Mc/Entertainer. DM for your Adverts , Promotions & Birthday shout outs.
(1)

16/04/2026

When you are a beggar with audacity πŸ˜‚.

16/04/2026

Up and grateful πŸ™ŒπŸ».
Na to see garri, sugar, small groundnut and powdered milk remain πŸ₯².

15/04/2026

Poor man only source of cold is rain 🌧️.
God abeg we are too stressed to sleep inside heat tonight .
πŸ₯²πŸ™πŸ»

True love still exist.. na you no wan date broke men like us πŸ˜›πŸ˜›πŸ˜ŽπŸ˜Ž..
15/04/2026

True love still exist.. na you no wan date broke men like us πŸ˜›πŸ˜›πŸ˜ŽπŸ˜Ž..

Day 12 of checking for what my account balance can afford here πŸ₯²πŸ˜’πŸ₯²..I don dey go house πŸšΆβ€β™‚οΈπŸšΆβ€β™‚οΈβ€¦ will check again tomorr...
15/04/2026

Day 12 of checking for what my account balance can afford here πŸ₯²πŸ˜’πŸ₯²..

I don dey go house πŸšΆβ€β™‚οΈπŸšΆβ€β™‚οΈβ€¦ will check again tomorrow πŸ₯²πŸ˜’πŸ₯².. it’s not easy to be broke πŸ₯²πŸ˜’πŸ₯².

15/04/2026

Prayer for those expecting something from their uncles πŸ˜πŸ™πŸ»πŸ™πŸ».

15/04/2026

My WCW goes to the good beautiful and understanding ladies wey dey help broke men cure konji πŸ˜ŽπŸ™ŒπŸ».

14/04/2026

As you no get money today.
At least try get some sleep tonight because body no be firewood 😁.
You can’t miss money in the day and also miss sleep in the night πŸ₯²πŸ₯²πŸ˜.

14/04/2026

Poverty aside…
I be spec 😎.

14/04/2026

If woman fail, try man πŸ˜ŽπŸ˜›..

Take your hustle very seriously ✌️πŸͺ­.

Never give up on your hustle 😎πŸͺ­πŸ˜›.

Girl wey i trek go see for their house dey tell gateman to open gate so i can park my car inside the compound πŸƒπŸ» πŸƒπŸ» πŸ˜β€¦It...
14/04/2026

Girl wey i trek go see for their house dey tell gateman to open gate so i can park my car inside the compound πŸƒπŸ» πŸƒπŸ» πŸ˜β€¦

It’s official, relationship is for car owners only πŸƒπŸ» πŸƒπŸ»πŸ₯²πŸ₯².

14/04/2026

Every new day is a new opportunity.
Go out and succeed.
✌️✌️✌️

Address

Awka

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Brothermega posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share