
11/12/2023
Oooo sorrow agony and pain Bad advisor who do u dis one .....Oga check now! I cm find out sey na under PDP u 4 dey fall out..same PDP and obaseki wey get outstanding with Edo people both home and in diaspora ...bros abeg tell nigeria brewers sey na mistake u take announce your resignation or high...because anything coming from obaseki na F9.Lol.
Asue Ighodalo’s journey paying to serve began at the 1st ever Nigerian Economic Summit in 1993.Undeterred,...