ANCIENT EYES

ANCIENT EYES "Ancient Eyes" Na Ogbonge Tv Talk Show Wey Concern Tourism, Tradition, Lifestyle ,Historical Documentary Talks

VOICE24 JUST LOOK Di colourful outing today between Peller and Javis. Congratulations to them. 🎊
01/08/2026

VOICE24 JUST LOOK Di colourful outing today between Peller and Javis. Congratulations to them. 🎊



Congratulations Ontop Oyo Heritage ANCIENT EYES
20/07/2026

Congratulations Ontop Oyo Heritage ANCIENT EYES

Wow Beautiful Kulture ANCIENT EYES
20/07/2026

Wow Beautiful Kulture ANCIENT EYES

20/07/2026

Voice24 JUST LOOK Di family of Favour Agbro, di 20-year-old girl wey kpai hersef for Delta state day her death pain reach bone.

For interview wit BBC News Pidgin, di mama say she no know how she go fit handle di death of her young daughter.

She narrate how evritin take happun wey involve one content creator Ifeanyi Ogbonna, wey pipo sabi as “Odogwu of Asaba.

Producers: x .ebiwei

❤️

Voice24  JUST LOOK As di Ondo State Police Command don arrested 10 suspects wey get  connection with land Wahala inside ...
20/07/2026

Voice24 JUST LOOK As di Ondo State Police Command don arrested 10 suspects wey get connection with land Wahala inside Akure and plus notorious interstate armed robbery syndicate wey dey operate across Ondo and Lagos States.

Read More Tori

12/07/2026

VOICE24 JUST LOOK Wetin Edo State Governor Monday Okpeholo tok Concern di local government Elections yesterday..... Dustin Ukuse Aisomwan Cover di Report

Read More Tori

12/07/2026

VOICE24 JUST LOOK As Joy and celebrations of di return of di abducted victims to Ogbomoso on Friday evening after dem regained dia freedom. Dey kidnapped dem from di same town.

VOICE24 JUST LOOK As Gov Makinde don meets di rescued Oriire victims wey dey military hospitalRead More Tori            ...
12/07/2026

VOICE24 JUST LOOK As Gov Makinde don meets di rescued Oriire victims wey dey military hospital

Read More Tori

12/07/2026

VOICE24 JUST LOOK As FG releases don footage of di frontline operation wey dem take free Oyo school children and their teachers

Video Credit: Villa Infrostratic

12/07/2026

VOICE24 JUST LOOK As Nigerian army don releases di video of rescued Oyo school pupils with soldiers inside di forest

Address

Second East Circular Read Benin City
Bénin
NIN

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ANCIENT EYES posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to ANCIENT EYES:

Shortcuts

Share