
07/08/2025
YAN9JA - JUST LOOK Nigeria’s 🇳🇬 Pikin Jay Jay Okocha and Samuel Eto’o wey be Cameroon 🇨🇲 Pikin get plenty respect for leaders!
I invited them Come home to Burkina Faso for di opening ceremony of August 4 Stadium wey dem built to make support sport development and spirit but Look Dem be dey plan to disgrace me before my people by dribbling di Pan-African spirit out of me.
Please next time you come, come prepared because my soldiers go dey on guard if you wan disgrace Captain again!”
-Burkina Faso Presido and Point One sends a message of Humour to African Football legends who dribbled wetin no good from him body in his own newly built stadium