Voice24

Voice24 OFFICIAL CHANNEL "VOICE24" OGBONGE PIDGIN TORI CHANNEL WEST AFRICA! https://youtube.com/?si=wXPIvRGRJiCuBwa0

BREAKING NEWS Olu of Warri don warns make We no dey  call our neighbours slaves again jor Read More Tori
16/08/2026

BREAKING NEWS Olu of Warri don warns make We no dey call our neighbours slaves again jor

Read More Tori

VOICE24 JUST LOOK As Imole Campaign Council don commended fi Nigerian Navy for what wetin dem described as professionali...
16/08/2026

VOICE24 JUST LOOK As Imole Campaign Council don commended fi Nigerian Navy for what wetin dem described as professionalism and neutrality inside Osun State, as dem condemned di tori wey tok say dem don release di All Progressives Congress House of Assembly candidate wey dem allegedly arrested with gun.

Read More Tori

16/08/2026

Breaking News INEC don declares Adeleke winner Ontop Osun governorship election

VOICE24 JUST LOOK Di My Reason Why I Personally Supported Mr President Bola Tinubu Be Say E Im Na Yoruba Man Okay.Read M...
16/08/2026

VOICE24 JUST LOOK Di My Reason Why I Personally Supported Mr President Bola Tinubu Be Say E Im Na Yoruba Man Okay.

Read More Tori

VOICE24 JUST LOOK As Di governorship candidate of di All Progressives Congress (APC) wey dey Osun State, Bola Oyebamiji,...
11/08/2026

VOICE24 JUST LOOK As Di governorship candidate of di All Progressives Congress (APC) wey dey Osun State, Bola Oyebamiji, don dismissed di allegations say Federal Govment plans to deploy dia influence to secure victory for him up coming August 15 governorship election.

Read More Tori

EDO/ OSUN  VOICE24 JUST LOOK Wetin dey happen between dis two Governor for Naija
11/08/2026

EDO/ OSUN VOICE24 JUST LOOK Wetin dey happen between dis two Governor for Naija

VOICE24 JUST LOOK Wetin di Former Senate Leader, Ali Ndume, don commend President Bola Tinubu for him to approve di sala...
11/08/2026

VOICE24 JUST LOOK Wetin di Former Senate Leader, Ali Ndume, don commend President Bola Tinubu for him to approve di salary increases for about 250,000 personnel wey dey Nigerian Armed Forces, Oga Ali tok say na big move say go a long way take boost di morale of troops.

Read More Tori

VOICE24 JUST LOOK As Bishop Thomas Aremu, wey be former senior pastor and vice president of Living Faith Church Worldwid...
11/08/2026

VOICE24 JUST LOOK As Bishop Thomas Aremu, wey be former senior pastor and vice president of Living Faith Church Worldwide, wey dem Sabi as Winners’ Chapel, don advised men say make dem take care of their wives financially, im beg them say make dem provide money for their spouses and make dem attend to their needs.

Read More Tori

VOICE24 JUST LOOK Ontop Osun Election go win with people’s votes, not rigging – Oyebamiji replies AdelekeRead More Tori ...
11/08/2026

VOICE24 JUST LOOK Ontop Osun Election go win with people’s votes, not rigging – Oyebamiji replies Adeleke

Read More Tori

11/08/2026

VOICE24 JUST LOOK Dis tok "Until di day of election, when you see any Accord party member here for Ilesa, k**l them."

- APC Chieftain

Video Credit : davido // X

Address

Second East Circular Road Benin City
Bénin

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Voice24 posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Voice24:

Share